12 "wednesday": "Wednesday",
13 "thursday": "Thursday",
15 "saturday": "Saturday",
24 "february": "February",
31 "september": "September",
33 "november": "November",
34 "december": "December",
35 "january-gen": "January",
36 "february-gen": "February",
42 "august-gen": "August",
43 "september-gen": "September",
44 "october-gen": "October",
45 "november-gen": "November",
46 "december-gen": "December",
61 "pagecategories": "{{PLURAL:$1|Katigori|Katigori-dem}}",
62 "category_header": "Pej-dem for dis katigori \"$1\"",
63 "subcategories": "Smol smol Katigori-dem",
64 "category-media-header": "Media wey dey katigori \"$1\"",
65 "category-empty": "Dis katigori no get pej-dem or media for nau.",
66 "hidden-categories": "{{PLURAL:$1|Katigori wey no show|Katigori-dem wey no show}}",
67 "hidden-category-category": "Hide katigori-dem",
68 "category-subcat-count": "{{PLURAL:$2|Dis katigori get dis smol smol katigori.|Dis katigori get dis {{PLURAL:$1|smol smol katigori|$1 smol smol katigori-dem}}, for $2 of dem.}}",
69 "category-article-count": "{{PLURAL:$2|Na onli dis pej-dem dey dis katigori.|Dis {{PLURAL:$1| pej dey|$1 pej-dem dey}} for dis katigori, inside $2 of dem wey dey.}}",
70 "category-file-count": "{{PLURAL:$2|Dis katigori get only dis file.|Di {{PLURAL:$1|file dey|$1 file-dem dey}} for dis katigori, for $2 total.}}",
71 "noindex-category": "Pej-dem wey no get index",
72 "broken-file-category": "Pej-dem wey di link-dem for file don brek",
74 "newwindow": "(e go opun for anoda windo)",
78 "navigation": "Dareshon",
80 "namespaces": "Nemspes-dem",
81 "navigation-heading": "Dareshon for wetin dey",
82 "returnto": "Riton-am go $1.",
83 "tagline": "From {{SITENAME}}",
86 "searchbutton": "Find-am",
87 "searcharticle": "Find-am",
88 "skin-view-history": "See wetin don hapun",
89 "history": "Tins wey don hapun for dis pej",
90 "history_short": "Tins wey don hapun",
91 "history_small": "tins wey don hapun",
92 "printableversion": "Di one wey dem fit print",
93 "permalink": "Link wey no dey chenj",
95 "view": "How dem see am",
96 "skin-view-view": "Read-am",
97 "skin-view-foreign": "See am for $1",
99 "skin-view-edit": "Chenj-am",
101 "skin-view-create": "Mek-am",
102 "create-local": "Put how dem tek diskraib am for lokal",
103 "delete": "Komot-am",
104 "protect": "Protect-am",
105 "protect_change": "chenj",
106 "newpage": "Niu pej",
107 "talkpagelinktext": "tok",
108 "personaltools": "Tins wey onli you go yuz wok",
109 "talk": "Tok abaut am",
110 "views": "How dem see am",
111 "toolbox": "Tins wey you go yuz wok",
112 "cactions": "Oda tins wey dey",
113 "otherlanguages": "For difren difren langwej-dem",
114 "redirectedfrom": "(E kom from $1)",
115 "redirectpagesub": "Ridaret pej",
116 "redirectto": "Ridaret-am go:",
117 "lastmodifiedat": "Dem chenj dis pej for $1, for $2.",
118 "jumpto": "Go wie you like:",
119 "jumptonavigation": "dareshon",
120 "jumptosearch": "find-am",
121 "aboutsite": "Abaut {{SITENAME}}",
122 "aboutpage": "Project:Abaut",
123 "copyrightpage": "{{ns:project}}:Di pipul wey get am",
124 "currentevents": "Tins wey dey hapun nau nau",
125 "currentevents-url": "Project:Tins wey dey hapun nau nau",
126 "disclaimers": "No hold us",
127 "disclaimerpage": "Project:Wetin you no go tek hold us",
128 "edithelp": "How to sabi chenj-am",
129 "helppage-top-gethelp": "Hep",
130 "mainpage": "Main Pej",
131 "mainpage-description": "Main pej",
132 "policy-url": "Project:Policy",
133 "portal": "Komuniti domot",
134 "portal-url": "Project:Komuniti domot",
135 "privacy": "How we dey yuz infomeshon for dis websait",
136 "privacypage": "Project:How dem dey yuz infomeshon for dis websait",
138 "retrievedfrom": "Get-am bak from \"$1\"",
139 "new-messages": "{{PLURAL:$3|You get}} $1 ($2).",
140 "new-messages-from-users": "{{PLURAL:$4|You get}} $1 from {{PLURAL:$3|anoda yuza|$3 yuza-dem}} ($2).",
141 "new-messages-link-plural": "{{PLURAL:$1|niu mesej|999=niu mesej-dem}}",
142 "new-messages-diff-link-plural": "last {{PLURAL:$1|chenj|999=chenj-dem}}",
143 "editsection": "chenj-am",
144 "editold": "chenj-am",
145 "viewsourceold": "see orijin",
146 "editlink": "chenj-am",
147 "viewsourcelink": "see orijin",
148 "editsectionhint": "Edit dis part: $1",
149 "toc": "Wetin dey hie",
150 "showtoc": "show-am",
151 "hidetoc": "hide-am",
152 "confirmable-yes": "Yes",
153 "confirmable-no": "No",
154 "viewdeleted": "See $1?",
155 "red-link-title": "$1 (pej no dey)",
157 "nstab-user": "{{GENDER:$1|Yuza pej}}",
158 "nstab-media": "Media pej",
159 "nstab-special": "Impotant pej",
160 "nstab-project": "Projet pej",
161 "nstab-image": "File",
162 "nstab-mediawiki": "Mesej",
163 "nstab-template": "Templet",
164 "nstab-help": "Hep pej",
165 "nstab-category": "Katigori",
166 "mainpage-nstab": "Main pej",
167 "nosuchspecialpage": "Impotant pej like dis no dey",
168 "nospecialpagetext": "You don ask for impotant pej wey no dey.\n\nYou fit find impotant pej-dem for [[Special:SpecialPages|{{int:specialpages}}]].",
169 "badtitle": "Bad topik",
170 "badtitletext": "Di pej topik wey you dey ask for no koret, notin dey inside, abi dem no link am wel go di langwej abi inter-wiki topik.\nE fit get leta-dem wey dem no fit yuz for topik-dem",
171 "viewsource": "See orijin",
172 "skin-action-viewsource": "See orijin",
173 "viewsource-title": "See orijin for $1",
174 "viewsourcetext": "You fit see an kopi di orijin wey dem tek du dis pej.",
175 "userlogin-yourname": "Yuzanem",
176 "userlogin-yourname-ph": "Rait your yuzanem",
177 "userlogin-yourpassword": "Paswod",
178 "userlogin-yourpassword-ph": "Rait your paswod",
179 "createacct-yourpassword-ph": "Rait paswod",
180 "createacct-yourpasswordagain": "Konfam paswod",
181 "createacct-yourpasswordagain-ph": "Rait paswod again",
182 "userlogin-remembermypassword": "Mek I dey inside",
183 "login": "Enta inside",
184 "notloggedin": "You no dey inside",
185 "userlogin-noaccount": "You no get akaunt?",
186 "userlogin-joinproject": "Join {{SITENAME}}",
187 "createaccount": "Mek akaunt",
188 "userlogin-resetpassword-link": "You don foget your paswod?",
189 "userlogin-helplink2": "Hep mek I enta inside",
190 "createacct-emailoptional": "Email adres (e no mata)",
191 "createacct-email-ph": "Rait your email adres",
192 "createacct-submit": "Mek your akaunt",
193 "createacct-benefit-heading": "Na pipul like you mek dis {{SITENAME}}.",
194 "createacct-benefit-body1": "{{PLURAL:$1|chenj|chenj-dem}}",
195 "createacct-benefit-body2": "{{PLURAL:$1|pej|pej-dem}}",
196 "createacct-benefit-body3": "{{PLURAL:$1|kontributo|kontributo-dem}} wey no tey",
197 "loginlanguagelabel": "Langwej: $1",
198 "pt-login": "Enta inside",
199 "pt-login-button": "Enta inside",
200 "pt-createaccount": "Mek niu akaunt",
201 "pt-userlogout": "Komot",
202 "botpasswords-label-appid": "Bot nem:",
203 "botpasswords-label-create": "Mek-am",
204 "botpasswords-label-update": "Update-am",
205 "botpasswords-label-cancel": "Kansu-am",
206 "botpasswords-label-delete": "Komot-am",
207 "botpasswords-label-resetpassword": "Riset di paswod",
208 "resetpass-submit-cancel": "Kansu-am",
209 "passwordreset": "Set paswod again",
210 "passwordreset-username": "Username:",
211 "passwordreset-email": "Email adres:",
212 "summary": "How evritin dey:",
213 "minoredit": "Na smol smol chenj bi dis",
214 "watchthis": "Dey woch dis pej",
215 "savearticle": "Kip dis pej",
216 "publishpage": "Poblish dis pej",
217 "publishchanges": "Poblish di chenj-dem",
218 "publishpage-start": "Poblish dis pej...",
219 "publishchanges-start": "Poblish di chenj-dem...",
220 "preview": "How e go dey",
221 "showpreview": "Show-am as e go dey",
222 "showdiff": "Show di chenj-dem",
223 "anoneditwarning": "Dey kiafu: You neva enta inside. Your IP adres go dey wie evribodi fit si am if you mek eni chenj. If you [$1 enta inside] abi [$2 mek niu akaunt], di chenj-dem wey you mek go dey for your yuzanem wit oda tins wey you go enjoi.",
224 "blockedtext": "Dem don blok your yuzanem or IP adres.\n\n{{int:blockedtext-made-by|$1}}\n{{int:blockedtext-reason-comment|$2}}.\n\n*{{int:blockedtext-start-time|$8}}\n*{{int:blockedtext-expiration-time|$6}}\n*{{int:blockedtext-intended-blockee|$7}}\n\n{{int:blockedtext-contact-blocker-admin|$1}}\nYou fit yuz di \"{{int:emailuser}}\" if you get koret email adres for your [[Special:Preferences|how you like am]] an dem neva blok you mek you no yuz am.\n{{int:blockedtext-block-ip|$3}} {{int:blockedtext-block-id|$5}}\n{{int:blockedtext-include-details-queries}}",
225 "loginreqlink": "enta inside",
226 "newarticletext": "You don folo link kom pej wey no dey for now.\nIf you wan mek di pej, stat to dey rait for di bos wey dey onda (si di [$1 hep pej] for infomeshon wey pas dis one).\nIf na mistek you tek kom hie, klik di bak botin for your browser.",
227 "anontalkpagetext": "----\nDis pej na to tok abaut yuza wey neva get akaunt abi wey no yuz im akaunt.\nNa im mek we dey yuz IP adres wey bi nomba tek sabi dem.\nPlenti yuza-dem fit dey yuz dat kain IP adres.\nIf you bi yuza wey neva get akaunt an you tink sey dem send you mesej wey no konsan you, abeg [[Special:CreateAccount|mek your akaunt]] abi [[Special:UserLogin|enta inside]] to avoid konfushon for front wit oda yuza-dem wey no get akaunt.",
230 "userpage-userdoesnotexist-view": "Dem no rejista di yuza akaunt \"$1\" for dis wiki",
231 "previewnote": "Mek you rimemba sey dis one na jos how e go dey.\nYou neva poblish di chenj-dem!",
232 "continue-editing": "Go wie dem dey du chenj",
233 "editing": "You don dey chenj $1",
234 "creating": "You don dey mek $1",
235 "editingsection": "You don dey chenj $1 (section)",
236 "templatesused": "{{PLURAL:$1|Templet|Templet-dem}} wey dem yuz for dis pej:",
237 "templatesusedpreview": "{{PLURAL:$1|Templet|Templet-dem}} wey dem yuz for di wey e go dey:",
238 "template-protected": "(e get proteshon)",
239 "template-semiprotected": "(dem protet am smol)",
240 "hiddencategories": "Dis pej dey among {{PLURAL:$1|katigori wey dem hide|$1 katigori-dem wey dem hide}}:",
241 "permissionserrors": "Pemishon mistek",
242 "permissionserrorstext-withaction": "You no get pemishon to $2, for dis {{PLURAL:$1|tins wey mek-am bi like dat|tins-dem wey mek-am bi like dat}}:",
243 "recreate-moveddeleted-warn": "Dey kiafu: You dey mek pej wey dem don komot bifo.\n\nMek you tink am wel wel if e mek sense mek you dey chenj dis pej.\nYou fit si di log wey dey for komot an muv for dis pej hie:",
244 "moveddeleted-notice": "Dis pej no dey.\nDi log for dilit, protet, an muv for di pej dey onda hie for rekod.",
245 "content-model-wikitext": "wikitext",
246 "undo-failure": "You no fit kansu di chenj bikos anoda chenj-dem hapun as you dey do your chenj",
247 "viewpagelogs": "See log-dem for dis pej",
248 "currentrev-asof": "Rivishon wey hapun last for $1",
249 "revisionasof": "Chenj wey hapun for $1",
250 "revision-info": "Rivishon wey hapun for $1 by {{GENDER:$6|$2}}$7",
251 "previousrevision": "← Rivishon wey don old",
252 "nextrevision": "Rivishon wey dey niu →",
253 "currentrevisionlink": "Rivishon wey hapun last",
254 "cur": "di one wey dey now",
256 "page_first": "first",
258 "histlegend": "Dif seleshon: Mak di redio botin-dem wey dey di rivishon-dem to kompie-am an mek you hit enta or di botin wey dey for botom.
\nWetin e min: ({{int:cur}}) = difrens wey dey for di last rivishon, ({{int:last}}) = difrens wey dey for rivishon wey kom bifo dis one, {{int:minoreditletter}} = smol smol chenj.",
259 "history-fieldset-title": "Filter revision-dem",
260 "histfirst": "di one wey old pas",
261 "histlast": "di one wey niu pas",
262 "history-feed-title": "Tins wey don hapun for di rivishon",
263 "history-feed-description": "Tins wey don hapun for di rivishon for dis pej wey dey for di wiki",
264 "history-feed-item-nocomment": "$1 at $2",
265 "rev-delundel": "Chenj how dem fit si am",
266 "rev-showdeleted": "show-am",
267 "revdelete-show-file-submit": "Yes",
268 "mergelog": "Join di log togeda",
269 "history-title": "$1: Tins wey don hapun for di rivishon",
270 "difference-title": "$1: Difrens wey dey for rivishon-dem",
271 "lineno": "Line $1:",
272 "compareselectedversions": "Kompie di rivishon-dem wey you chuz",
273 "editundo": "chenj-am bak",
274 "diff-empty": "(Difrens no dey)",
275 "diff-multi-sameuser": "({{PLURAL:$1|One rivishon wey dey bifo dis one|$1 rivishon-dem wey dey bifo dis one}} from dis yuza no dey show)",
276 "diff-multi-otherusers": "({{PLURAL:$1|One rivishon dey bifo dis one|$1 rivishon-dem dey bifo dis one}} wey {{PLURAL:$2|one oda yuza|$2 yuza-dem}} no dey show)",
277 "searchresults": "Find risot-dem",
278 "searchresults-title": "Find risot-dem for \"$1\"",
279 "prevn": "bifo dis {{PLURAL:$1|$1}}",
280 "nextn": "afta dis {{PLURAL:$1|$1}}",
281 "prevn-title": "Bifo dis $1 {{PLURAL:$1|risot|risot-dem}}",
282 "nextn-title": "Afta dis $1 {{PLURAL:$1|risot|risot-dem}}",
283 "shown-title": "Show $1 {{PLURAL:$1|risot|risot-dem}} for one one pej",
284 "viewprevnext": "See am ($1 {{int:pipe-separator}} $2) ($3)",
285 "searchmenu-exists": "E get pej wey di nem na \"[[:$1]]\" for {{SITENAME}}. {{PLURAL:$2|0=|Si di oda risot-dem wey dey.}}",
286 "searchmenu-new": "Mek di pej \"[[:$1]]\" for dis wiki! {{PLURAL:$2|0=|Mek you stil see di pej wey dey for wetin you dey find.|Mek you stil see di risot wey dey for wetin you find.}}",
287 "searchprofile-articles": "Pej-dem wey tins dey",
288 "searchprofile-images": "Multimedia",
289 "searchprofile-everything": "Evritin",
290 "searchprofile-advanced": "Di one wey big pas",
291 "search-result-size": "$1 ({{PLURAL:$2|1 wod|$2 wod-dem}})",
292 "search-result-category-size": "{{PLURAL:$1|1 memba|$1 memba-dem}} ({{PLURAL:$2|1 smol smol katigori|$2 smol smol katigori-dem}}, {{PLURAL:$3|1 file|$3 file-dem}})",
293 "search-redirect": "(dem send am from $1)",
294 "search-section": "(seshon $1)",
295 "search-file-match": "(e fit wetin dey di file)",
296 "search-suggest": "Wetin you min na: $1",
297 "searchall": "evritin",
298 "search-showingresults": "{{PLURAL:$4|Resot $1 of $3|Resot-dem $1 – $2 of $3}}",
299 "search-nonefound": "Notin dey like wetin you dey find.",
300 "mypreferences": "How you like am",
303 "group-bot": "Bot-dem",
304 "group-sysop": "Adminisreto-dem",
305 "grouppage-bot": "{{ns:project}}:Bot-dem",
306 "grouppage-sysop": "{{ns:project}}:Adminisreto-dem",
307 "rightslog": "Yuza rights log",
308 "action-edit": "chenj dis pej",
309 "action-createaccount": "Mek dis yuza akaunt",
310 "nchanges": "$1 {{PLURAL:$1|chenj|chenj-dem}}",
311 "enhancedrc-history": "tins wey don hapun",
312 "recentchanges": "Chenj-dem wey jos hapun",
313 "recentchanges-summary": "Monito di chenj-dem wey jos hapun for di wiki for dis pej",
314 "recentchanges-noresult": "Chenj-dem for dis period wey fit wetin you dey find no dey",
315 "recentchanges-label-newpage": "Dis chenj go form niu pej",
316 "recentchanges-label-minor": "Dis one na smol smol chenj",
317 "recentchanges-label-bot": "Na bot do dis chenj",
318 "recentchanges-label-plusminus": "Di size of di pej wey di nomba of byte-dem chenj",
319 "recentchanges-legend-heading": "Wetin e min:",
320 "recentchanges-legend-newpage": "{{int:recentchanges-label-newpage}} (mek you si [[Special:NewPages|list of niu pej-dem]])",
321 "recentchanges-submit": "Show-am",
322 "rcfilters-days-show-days": "$1 {{PLURAL:$1|day|day-dem}}",
323 "rcfilters-days-show-hours": "$1 {{PLURAL:$1|hour|hour-dem}}",
324 "rcfilters-savedqueries-remove": "Komot-am",
325 "rcfilters-savedqueries-new-name-label": "Nem",
326 "rcfilters-savedqueries-cancel-label": "Kansu-am",
327 "rcfilters-search-placeholder-mobile": "Filta-dem",
328 "rcfilters-invalid-filter": "filta wey no koret",
329 "rcfilters-filterlist-title": "Filta-dem",
330 "rcfilters-filterlist-whatsthis": "Na how dis dey work?",
331 "rcfilters-filter-editsbyself-label": "Chenj-dem wey you mek",
332 "rcfilters-filter-bots-label": "Bot",
333 "rcfilters-filter-minor-label": "Smol smol chenj-dem",
334 "rcnotefrom": "Wetin dey hie {{PLURAL:$5|na di chenj|na di chenj-dem}} from $3, $4 (go rich $1 na im dey show).",
335 "rclistfrom": "show niu chenj-dem wey stat from $2, $3",
336 "rcshowhideminor": "$1 smol smol chenj-dem",
337 "rcshowhideminor-show": "Show-am",
338 "rcshowhideminor-hide": "Hide-am",
339 "rcshowhidebots": "$1 bot-dem",
340 "rcshowhidebots-show": "Show-am",
341 "rcshowhidebots-hide": "Hide-am",
342 "rcshowhideliu": "$1 yuza-dem wey rejista",
343 "rcshowhideliu-show": "Show-am",
344 "rcshowhideliu-hide": "Hide-am",
345 "rcshowhideanons": "$1 yuza-dem wey no rejista",
346 "rcshowhideanons-show": "Show-am",
347 "rcshowhideanons-hide": "Hide-am",
348 "rcshowhidepatr": "$1 chenj-dem wey dem don patrol",
349 "rcshowhidepatr-show": "Show-am",
350 "rcshowhidepatr-hide": "Hide-am",
351 "rcshowhidemine": "$1 mai chenj-dem",
352 "rcshowhidemine-show": "Show-am",
353 "rcshowhidemine-hide": "Hide-am",
354 "rcshowhidecategorization-show": "Show-am",
355 "rcshowhidecategorization-hide": "Hide-am",
356 "rclinks": "Show di last $1 chenj-dem for di past $2 days",
361 "minoreditletter": "m",
362 "newpageletter": "N",
363 "boteditletter": "b",
364 "rc-change-size-new": "$1 {{PLURAL:$1|byte|byte-dem}} after e change",
365 "rc-old-title": "Dem mek-am as \"$1\" for di stat",
366 "recentchangeslinked": "Chenj-dem wey dey like dis one",
367 "recentchangeslinked-toolbox": "Chenj-dem wey dey like dis one",
368 "recentchangeslinked-title": "Chenj-dem wey dey like $1",
369 "recentchangeslinked-summary": "Rait pej nem mek you si di chenj-dem for di pej wey link kom hie. (If you wan si memba for di katigori, rait {{ns:category}}:Nem of di katigori). Chenj-dem for di pej-dem wey dey for [[Special:Watchlist|your Wochlist]] dey for bold.",
370 "recentchangeslinked-page": "Pej nem:",
371 "recentchangeslinked-to": "Show chenj-dem to pej-dem wey link go di pej",
372 "upload": "Put file inside",
373 "filedesc": "How evritin dey",
374 "filesource": "Source:",
375 "savefile": "Save file",
376 "upload-dialog-title": "Upload file",
377 "upload-dialog-button-cancel": "Kansu-am",
378 "upload-dialog-button-save": "Save-am",
379 "upload-dialog-button-upload": "Upload-am",
380 "upload-form-label-infoform-name": "Nem",
381 "upload-form-label-usage-filename": "File nem",
382 "upload-form-label-infoform-date": "Date",
383 "license": "Licensing:",
384 "license-header": "Licensing",
386 "listfiles": "File list",
387 "listfiles_thumb": "Thumbnail",
388 "listfiles_date": "Date",
389 "listfiles_name": "Nem",
390 "listfiles_user": "Yuza",
391 "listfiles_size": "Size",
392 "listfiles-latestversion-yes": "Yes",
393 "listfiles-latestversion-no": "No",
394 "file-anchor-link": "File",
395 "filehist": "Tins wey don hapun for dis file",
396 "filehist-help": "klik for eni date/time mek you see di file as e tek bi for dat time",
397 "filehist-deleteall": "komot evritin",
398 "filehist-deleteone": "komot-am",
399 "filehist-revert": "chenj-am bak",
400 "filehist-current": "di one wey dey nau",
401 "filehist-datetime": "Date/Time",
402 "filehist-thumb": "Smol smol imej",
403 "filehist-thumbtext": "Smol smol imej for version for $1",
404 "filehist-nothumb": "Smol smol imej no dey",
405 "filehist-user": "Yuza",
406 "filehist-dimensions": "Damenshon-dem",
407 "filehist-comment": "Koment",
408 "imagelinks": "How dem yuz di file",
409 "linkstoimage": "Dem dis {{PLURAL:$1|pej dey yuz|$1 pej-dem dey yuz}} dis file:",
410 "linkstoimage-more": "E pas $1 {{PLURAL:$1|pej wey dey yuz|pej-dem wey dey yuz}} dis file.\nDi list wey dey onda dey show {{PLURAL:$1|fest pej|fest $1 pej-dem}} wey dey yuz onli dis file.\nDi [[Special:WhatLinksHere/$2|ful list]] dey.",
411 "nolinkstoimage": "Pej-dem no dey wey dey yuz dis file.",
412 "linkstoimage-redirect": "$1 (file ridaret) $2",
413 "sharedupload-desc-here": "Dis file na from $1 an eni oda projet fit yuz am.\nDi wey dem tek tok abaut am [$2 di pej wey dem tek tok abaut di file] dem show am for onda.",
414 "filepage-nofile": "File wey get dis nem no dey.",
415 "upload-disallowed-here": "You no fit rait ontop dis file.",
416 "filedelete": "Komot $1",
417 "filedelete-legend": "Komot file",
418 "filedelete-submit": "Komot-am",
419 "randompage": "Eni pej",
420 "randomincategory-submit": "Du-am",
421 "statistics": "Statistis",
422 "statistics-pages": "Pej-dem",
423 "brokenredirects-edit": "chenj-am",
424 "brokenredirects-delete": "komot-am",
425 "withoutinterwiki-submit": "Show-am",
426 "nbytes": "$1 {{PLURAL:$1|byte|byte-dem}}",
427 "nmembers": "$1 {{PLURAL:$1|memba|memba-dem}}",
428 "prefixindex": "Evri pej-dem wey get prefix",
429 "prefixindex-submit": "Show-am",
430 "protectedpages-filters": "Filta-dem:",
431 "protectedpages-page": "Pej",
432 "listusers": "Yuza list",
433 "usereditcount": "$1 {{PLURAL:$1|chenj|chenj-dem}}",
434 "newpages": "Niu pej-dem",
435 "newpages-submit": "Show-am",
436 "newpages-username": "Username:",
438 "pager-newer-n": "{{PLURAL:$1|niu wel wel 1|niu wel wel $1}}",
439 "pager-older-n": "{{PLURAL:$1|wey don tey 1|wey don tey $1}}",
440 "booksources": "Buk orijin-dem",
441 "booksources-search-legend": "Mek you find orijin-dem for buk",
442 "booksources-search": "Find-am",
443 "specialloguserlabel": "Pesin wey do-am:",
444 "speciallogtitlelabel": "Taget (topik or {{ns:user}}:yuzanem for yuza):",
446 "all-logs-page": "Evri poblik log-dem",
447 "alllogstext": "Na evri log-dem wey dey for {{SITENAME}}.\nYou fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).",
448 "logempty": "No item-dem bi like am for dis log",
449 "checkbox-all": "Evritin",
450 "allpages": "Evri pej-dem",
451 "allarticles": "Everi pej-dem",
452 "allpagessubmit": "Du-am",
453 "allpages-hide-redirects": "Hide ridaret-dem",
454 "categories": "Katigori-dem",
455 "categories-submit": "Show-am",
456 "listusers-submit": "Show-am",
457 "listgrouprights-group": "Grup",
458 "listgrouprights-members": "(list of memba-dem)",
459 "emailuser": "Send email giv dis yuza",
460 "emailfrom": "From:",
463 "watchlist": "Wochlist",
464 "mywatchlist": "Wochlist",
465 "watchlistfor2": "For $1",
467 "unwatch": "Komot-am for wetin you dey woch",
468 "watchlist-details": "{{PLURAL:$1|$1 pej na|$1 pej-dem na}} wey dey your Wochlist (plos tok pej-dem).",
469 "wlheader-showupdated": "Pej-dem wey dem don chenj sins di las time wey you visit am dey for bold",
470 "wlnote": "Wetin dey onda {{PLURAL:$1|na di las chenj|na di las $1 chenj-dem}} for di las {{PLURAL:$2|hour|$2 hour-dem}}, for $3, $4.",
471 "watchlist-options": "Kondishon-dem for wochlist",
472 "enotif_reset": "Mak evri pej-dem wey dem don visit",
473 "delete-confirm": "Komot \"$1\"",
474 "delete-legend": "Komot-am",
475 "rollback-confirmation-no": "Kansu-am",
476 "rollbacklink": "chenj am bak",
477 "rollbacklinkcount": "komot $1 {{PLURAL:$1|chenj|chenj-dem}}",
478 "changecontentmodel-submit": "Chenj-am",
479 "protect-default": "Mek you alau evri yuza-dem",
480 "restriction-edit": "Chenj-am",
481 "restriction-move": "Muv-am",
482 "restriction-create": "Mek-am",
483 "restriction-upload": "Upload-am",
484 "skin-action-viewdeleted": "See $1?",
485 "namespace": "Nemspes:",
486 "blanknamespace": "(Main)",
487 "contributions": "Tins wey di yuza put",
488 "contributions-title": "Tins wey $1 put",
489 "mycontris": "Tins wey you put",
490 "anoncontribs": "Tins wey dem put",
491 "nocontribs": "No chenj-dem wey fit wetin you dey find",
492 "uctop": "di one wey dey nau",
493 "month": "Na from di month (an month wey don pas):",
494 "year": "Na from di year (an year wey don pas)",
495 "sp-contributions-blocklog": "blok log",
496 "sp-contributions-uploads": "tins wey you kari put inside",
497 "sp-contributions-logs": "log-dem",
498 "sp-contributions-talk": "tok",
499 "sp-contributions-search": "Find tins wey dem put",
500 "sp-contributions-username": "IP adres abi yuzanem:",
501 "sp-contributions-toponly": "Show only di chenj-dem wey di rivishon-dem no tey",
502 "sp-contributions-newonly": "Show onli di chenj-dem wey na pej wey dem mek",
503 "sp-contributions-submit": "Find-am",
504 "whatlinkshere": "Wetin kom hie",
505 "whatlinkshere-title": "Pej-dem wey link go \"$1\"",
506 "whatlinkshere-page": "Pej:",
507 "linkshere": "Dis pej-dem link to $2:",
508 "nolinkshere": "No pej-dem link go $2",
509 "isredirect": "ridaret pej",
510 "istemplate": "transklushon",
511 "isimage": "file link",
512 "whatlinkshere-prev": "{{PLURAL:$1|bifo dis|bifo dis $1}}",
513 "whatlinkshere-next": "{{PLURAL:$1|afta dis|afta dis $1}}",
514 "whatlinkshere-links": "← link-dem",
515 "whatlinkshere-hideredirs": "No show ridaret-dem",
516 "whatlinkshere-hidetrans": "No show transklushon-dem",
517 "whatlinkshere-hidelinks": "No show link-dem",
518 "whatlinkshere-hideimages": "No show link-dem for file",
519 "infiniteblock": "e no get end",
521 "contribslink": "tins wey e put",
522 "block-log-flags-nocreate": "You no fit mek akaunt",
523 "proxyblocker": "Proxy bloka",
524 "newtitle": "Niu topik:",
525 "movereason": "Wetin mek-am dey like dat:",
526 "export": "Kari dis pej-dem komot",
527 "pageinfo-toolboxlink": "Infomeshon abaut di pej",
528 "patrol-log-page": "Patrol log",
529 "previousdiff": "← Chenj wey don tey",
530 "nextdiff": "Chenj wey dey niu →",
531 "widthheightpage": "$1 × $2, $3 {{PLURAL:$3|pej|pej-dem}}",
532 "file-nohires": "Kwoliti wey pas dis no dey.",
533 "show-big-image": "Orijina file",
534 "show-big-image-preview": "Size of dis one wey you fest dey see: $1.",
535 "show-big-image-other": "Oda {{PLURAL:$2|kwoliti|kwoliti-dem}}: $1.",
536 "show-big-image-size": "$1 × $2 pizel-dem",
537 "metadata": "Metadata",
538 "metadata-help": "Dis file get oda infomeshon, wey bi sey dem put-am from di digital kamera or scanner wey dem yuz mek-am or digitize-am.\nIf dem don chenj di file from how e bi bifo, som infomeshon fit no show wel for di file wey dem chenj.",
539 "monthsall": "evritin",
540 "imgmultipageprev": "← pej wey dey bifo",
541 "imgmultipagenext": "pej wey dey afta→",
543 "imgmultigoto": "Go pej $1",
544 "watchlisttools-clear": "klin di wochlist",
545 "watchlisttools-view": "See chenj-dem wey mata",
546 "watchlisttools-edit": "See an chenj wochlist",
547 "watchlisttools-raw": "Chenj wochlist wey dem neva toch bifo",
548 "signature": "[[{{ns:user}}:$1|$2]] ([[{{ns:user_talk}}:$1|tok]])",
549 "redirect": "Ridaret for file, yuza, pej, rivishon, or log ID",
550 "redirect-summary": "Dis impotant pej ridaret go one file (di file-nem), one pej (di rivishon ID abi pej ID), one yuza pej (di yuza ID wey na nomba), abi one log entri (di log ID). Wie dem yuz am: [[{{#Special:Redirect}}/file/Example.jpg]], [[{{#Special:Redirect}}/page/64308]], [[{{#Special:Redirect}}/revision/328429]], [[{{#Special:Redirect}}/user/101]], abi [[{{#Special:Redirect}}/logid/186]].",
551 "redirect-submit": "Find-am",
552 "redirect-lookup": "Chek-am:",
553 "redirect-value": "Valu:",
554 "redirect-user": "Yuza ID",
555 "redirect-page": "Pej ID",
556 "redirect-revision": "Pej rivishon",
557 "redirect-file": "File-nem",
558 "specialpages": "Impotant pej-dem",
559 "tag-list-wrapper": "[[Special:Tags|{{PLURAL:$1|Tag|Tag-dem}}]]: $2",
560 "tags-active-yes": "Yes",
561 "tags-active-no": "No",
562 "tags-hitcount": "$1 {{PLURAL:$1|chenj|chenj-dem}}",
563 "htmlform-submit": "Somit-am",
564 "revdelete-content-hid": "dem hide wetin dey inside",
565 "searchsuggest-search": "Find-am for {{SITENAME}}",
566 "searchsuggest-containing": "Find pej-dem wey get",
567 "duration-days": "$1 {{PLURAL:$1|day|day-dem}}",
568 "blockedtext-made-by": "Na $1 mek dis blok.",
569 "blockedtext-reason-comment": "Di risin na $1.",
570 "blockedtext-start-time": "Di blok go stat for: $1",
571 "blockedtext-expiration-time": "Di block go end for: $1",
572 "blockedtext-intended-blockee": "Pesin wey dem wan blok: $1",
573 "blockedtext-contact-blocker-admin": "You fit mesej $1 or anoda [[{{MediaWiki:Grouppage-sysop}}|administreto]] to diskos di blok.",
574 "blockedtext-block-ip": "Di IP adres wey you dey yuz now na $1",
575 "blockedtext-block-id": "Di blok ID na #$1.",
576 "blockedtext-include-details-queries": "Mek you ad evri info wey de abov for di mesej wey you wan send."